Crayon – Ngozi Ft. Ayra Starr

Crayon - Ngozi Ft. Ayra Starr

& Ayra Starr Ngozi Mp3 Download

Multi-Talented Artist and Song-writer popularly known as Crayon comes through with yet another new song titled “Ngozi ” the track was taken off from “Trench to Triumph“ Album.

However, the fantastic tune features guest appearance of Ayra Starr, who also put in good lyrics and verses that lead to an excellent standard.

Ngozi by Crayon is available here on Daveplay for free and fast download; enjoy below and keep visiting for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Crayon – Ngozi Ft. Ayra Starr Mp3 below:

DOWNLOAD MP3

Ngozi Lyrics by Crayon

You gimme light, bi ti solar
Can feel your love taking over
On a good day, I be loner
See what you make me discover
Girl, you don change my persona
The revelation is in order
All the pressure I’ve been under

Why I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl, I gat you, no worries
No worries, girl

E dey do me wah wah oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
You’re killing me, Kitana oh
Jeka lo, biza wa o
Hypertension idi nla nla
Referee, no disallow
You’re killing me, Kitana oh

E dey do me wah wah wah oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
You’re killing me, Kitana oh
Jeka lo, biza wa wa o
Hypertension idi nla nla
Referee, no disallow
You’re killing me, Kitana oh

Everything you do me, I like
My best friend, the love of my life
I no fit dey without
Abi you want make bad belle off my light?
The future I want to hold on to
Girly no fear, I dey for you
I go run the matter for me and you
Make I be the reason you believe in true love

Why I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl, I gat you, no worries
No worries, girl

E dey do me wah wah wah oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
You’re killing me, Kitana oh
Jeka lo, biza wa wa o
Hypertension idi nla nla
Referee, no disallow
You’re killing me, Kitana oh

E dey do me wah wah wah oh
Scatter my internal
Craving your nsala oh
You’re killing me, Kitana oh
Jeka lo, biza wa wa o
Hypertension idi nla nla
Referee, no disallow
You’re killing me, Kitana oh

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*