Noon Dave – Hillary

Noon Dave - Hillary

Hillary Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist who is famously known as Noon Dave comes through with one more new melody titled “Hillary” as utilized necessary resources to speak with fans.

Hillary song by Noon Dave is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Noon Dave – Hillary Mp3 320kbps below:

DOWNLOAD MP3

 

Noon Dave – Hillary Lyrics

Try walking a mile in my shoes if e go size you
You no dey see anything for the best but the worst I do
I don try make I dey but the ting no dey work for me

No dey work for me

This no be bargain
I no fit deal
I no fit digest what you′re serving
Love I dey give but e dey clear you’re not deserving
If I say make I stay e go cost me more damage
Cost me more damage
I′m driving away

Hillary “whey whey whey”
Hillary “whey whey whey away!”
Hillary “whey whey whey”
Me I dey go my way away
Hillary “whey whey whey”
Hillary “whey whey whey away!”
Mbadiwe “whey whey”
Make I no ya weyrey away!

Ooooh ooooh

Noting wey you talk go fit to convince
Cause I don decide o
You fit to do anything wey want
Me I no go spite you
Make you no send me
Make I no send you
Noting to dey argue
No need to dey argue

This no be bargain
I no fit deal
I no fit digest what you’re serving
Love I dey give but e dey clear you’re not deserving
If I say make I stay e go cost me more damage
Cost me more damage
I′m driving away

Hillary “whey whey whey”
Hillary “whey whey whey away!”
Hillary “whey whey whey”
Me I dey go my way away
Hillary “whey whey whey”
Hillary “whey whey whey away!”
Mbadiwe “whey whey”
Make I no ya weyrey away!

Ooooh ooooh

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*