Shallipopi – Elon musk

Shallipopi - Elon musk

Elon musk Mp3 Download

Gifted Artist and Lyricist who is famously known as Shallipopi comes through with one more new melody titled “Elon musk” as utilized necessary resources to speak with fans.

Elon musk song by Shallipopi is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.

Listen and Download Shallipopi – Elon musk Mp3 320kbps below:

DOWNLOAD MP3

Shallipopi Elon musk Lyrics

Wait there call me Shallipopi ohh
Elon musk sef na Pluto boi
Ehh he na Tesla kid
Pulling up with a Tesla toy
Eh No B$$ch boi
Nor go dey funds dey lowkey nor go play
Shallipopi I work all day
Plutomania we fly all day
Inside that your Evian so
Another Evian dey inside
Inside that your Evian

Another Evian Dey inside
Inside that your Evian so
Another Evian Dey inside
Inside that your Evian
Another Evian Dey inside
All this Elon musk boy

Para dey body
BTC dey body
Money dey body
All this Elon musk boys
Para dey body
BTC dey body
Money sayyy sayyy
How do I pay pause
Send aza or send wallet
Payment received
Na he credit BTC
Now you don confirm Evian dey

Evian dey
Now you don confirm Evian dey
Go away Evian dey ye
I mount Elon musk till the kingdom come
Ehh till the kingdom come
I mount Elon musk till the kingdom come
Till the kingdom come
I mount Elon musk till the kingdom come
till the kingdom come

I mount Elon musk till the kingdom sayy sayy
Till the kingdom come
Elon Elon lon lon lon
Elon lon
Elon lon lon lon
Elon Lon
Elon lon lon lon
Elon lon
Shallipopi
Elon lon lon lon
Elon lon
Elon lon lon lon
Elon Lon

Bitcoin received nor be say he nor choke gege
Nor be say he nor clear sayyy
Nor be say funds don low sayy Sayy
Nor be say ehhh
Bitcoin received nor be say he nor choke e sharp
Nor be say he nor clear sayyy
Nor be say funds don low sayy sayy
Nor be say ehhh
Elon musk Elon musk
Elon is active Elon muzz
If Elon not active Elon burst
Elon burst Elon burst

Elon musk Elon musk
Elon is active Elon muzz
If Elon not active Elon burst
Elon burst Elon burst
Sayyy ehhh
All this Elon musk boys
Para dey body eh
BTC dey body eh
Money Dey body

ALSO DOWNLOAD 👇👇👇

Upload Your Song


Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*