Tega Boi Dc Follow You (Speed Up) Mp3 Download
Tega Boi Dc, the gifted artist and lyricist is back with another sensational track titled “Follow You (Speed Up)”
Tega Boi Dc effortlessly connects with his fans through the power of music. With “Follow You (Speed Up)” he takes his artistry to new heights, utilizing all available resources to create a profound and captivating musical experience. Get ready to embark on a journey as Tega Boi Dc delivers a song that speaks volumes and resonates with his dedicated fanbase.
Follow You (Speed Up) song by Tega Boi Dc is accessible here on Daveplay for free and quick download; appreciate underneath and continue to visit for the Latest Naija Music update.
Listen and Download Tega Boi Dc – Follow You (Speed Up) Mp3 320kbps below:
DOWNLOAD MP3
Follow You (Speed Up) Lyrics by Tega Boi Dc
Tega boi
Ahhhhhhh
Oh no no
Belike say I don kolo
your love Dey carry me go go
E don make me humble
hannn enter google billions of girls but I choose you
other girls say i loco
na make me follow you
follow you go go
Belike say I don colo international olodo, original abgero
wetin I do me I nor no
no put me for trouble
most times I dey on trips
I dey like Dey my lane o
broke musician wetin you get to offer
I know say U go go far
but am talking about now
see me see wahala
Oh no no
Belike say I don kolo
Your love dey carry me go go
E don make me humble
hannn enter google billions of girls but I choose you
other girls say i loco
na make me follow you
follow you go go
I just wan my PĘACĘ
I wan get money
stop all this things nor Dey form for me come to daddy make we gum body
want you want from me Shebi na money
i go tell mommy come see my baby
I go tell daddy come see my baby
I go do anything wey you want
I go get anything wey you need
I go try to Dey go my best my lady my sophia d first
Memories dey wey I nor fit forget
your love thin me I nor fit regret
if aza dry I go open wallet
life is short oya let go on flex
Spend on you like I nor get budget
Spend on you like I nor get budget
oh my lady ooo
Oh no no
Belike say I don kolo
Your love dey carry me go go
E don make me humble
hannn enter google billions of girls but I choose you
other girls say i loco
na make me follow you
follow you
Oh no no
Belike say I don kolo
Your love dey carry me go go
E don make me humble
hannn enter google billions of girls but I choose you
other girls say i loco
na make me follow you
follow you go go
Leave a Reply